Lagos.. the centre of excellence
i can picture the so 'elders' seated in some hotel in Lagos, trying to get a better one on our prezzo..
'Let os do sumtin to impress de man now.. We fost massaj his eego now. tel'em somtin lyk he be de best prezidont now. Da best in di whole entire continent!"
" n how we be get tied to dem, monie-wise now?"
"hmmm you hev e point.. How about we giv dem 16billion Naira as loan for somtin small, somtin at de near bottom of dey list, but somtin still important.. How ebout fire fightin' equipment"
"Oga he wey take dat monie bek to Nairobi.. he be fightin' more dan just fires oh"